- Lyrics
- Album list
Charass
-
I Don See
yehe... I yo Iyo he eeh chai charass si oh hoo en hen (its yung john the wicked producer) i tel my mama say I dn find i ye.Iyo wetin I d find chaii. i tel my mama say i dn see iyo hohoo say my tomato joss... He Charas si o I dn find o, wetin I d find o chai charasi i dn see ho o oo I say my Tara nmichaa I yoyo eh. your mama born pinkin wey pass money chai chai nwata bu nu omo semo Find more lyrics at ※ Mojim.com omalich nne nna ya e hi I yoyo okwa ife ineme okwa ife ineme chai omalicha ijim n'oluu omalicha ijim n'olu oh oooh se bi you know say you hold me for work eh eh i don tell my mama sey I don see i yo yo yo wetin i dey find oh oh chai I sey I sey i don see oh oh oh I sey my fruit salad e i ya eh omalicha i don see i yo yo. wetin i dey find chai chai i tell my mama sey i don see ooo I sey my chara nmicha I yo yo yo charass sey i don i find I yo yo yo wetin I dey find poo chai. charass sey i don see oooh I sey my fruit salad eh iya eh. i maka nga kpo gi amaka eh eh chai chai. You too fine like gift mana charass go call you nonye eh eh eh. Afa chinomso, why? because i nom nso chai. but you see this ije love na me and you ehhhhh you uuuhhh. i don tell my mana sey i don see I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. charass sey i don see oo I don see oo i sey my fruit salad eh iya eh. omalicha i don see eh! I yo yo yo wetin I dey find ooo chai. I tell my mana sey i don see oooh chai, i sey my tomato jos eh I yo yo yo ije. rain nomix aaah
-
|