- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Dammy Krane( Oyindamola Johnson Emmanuel )
-
In Case Of Incasity
Dammy Krane feat. DaVido
No more sorrow Dance like no tomorrow See as people just dey turn up Omo na the place wey we dey so Models and shayos Everything as follows Even little boy don dey man up Omo na the place wey we dey
Should in case of incasity Hold one, fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one Should in case of incasity Hold one, baby fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one eh
Got the money for the rubber band E kon be like sey me I rob a bank All the girls for the boullivan And I got the drink for turn other hand Ah God See this fine lepa, I know that you like better life See this fine orobo, I know that you like better size Oya make you show me you fit handle me Lepa, you fit handle me Oya make you show me you fit handle me Orobo, shey you fit handle me
Should in case of incasity Hold one, fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one Should in case of incasity Hold one, baby fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one eh
Should in case of incasity Hold one, fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one Should in case of incasity Hold one, baby fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one eh
And I don't need to commit case Oya baby come on let's communicate And I go carry you go date I go introduce you to Dammy krane I'm talking San Trove Find more lyrics at ※ Mojim.com Ain't no life and it's okay Popping bottles like all day Chilling sipping on Rozay Body sexy like a saxophone What's your sign she told me Capricorn Baby girl na you I call my own You go be my queen or make we go The Throne Let me see you whine, jeje And we go wine and dine, jeje It's me and you for life, jeje This love go sharp like knife, jeje
No more sorrow Dance like no tomorrow See as people just dey turn up Omo na the place wey we dey so Models and shayos Everything as follows Even little boy don dey man up Omo na the place wey we dey
Should in case of incasity Hold one, fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one Should in case of incasity Hold one, baby fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one eh
Should in case of incasity Hold one, fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one Should in case of incasity Hold one, baby fight one Should in case of incasity The big one, is the ripe one eh
If lepa dance She gats dance lepa dance If orobo dance She gats dance orobo dance Lepa no fit dance orobo dance Orobo no fit dance lepa dance Uh! Omo Change it for them like a carrot things Should in case of incasity Whether you're chilling in WOTM Aura, Quilox, or you wan go Escape, Ah, beware
-
|