- Lyrics
- Album list
Kenny Kore
-
I Believe
See my life don better, see the shame don waka They no go know say you don suffer, dem go call you ajebutter but you be real ajepako See the levels don dey change it makes wanna give again and love again, no be today e don teh na because I believe Na because I believe/4x Ohh Na because you believe/4x oohhhhhhh Some people wey believe go say Na because you believe/4x eeeehh See, Mummy no be you be this Remember say them no believe You go marry ehn yes you and daddy Raise pikins, raise your pikins pikins A lot of them, super pikins, super pikins, super pikins (Just like me) dey drive correct motto Imagine say (imagine) you no do magomago take commot for ajepako Imagine say I go die one day but my name go Find more lyrics at ※ Mojim.com remain great So greeeeaaat ye in Jesus I believe, believe… believe Na because you believe/4x yeeee because you believe… believe… because you believe…believe Sing with me, i believe in you, you believe in me, we believe in God Mummy believe, daddy believe, brother believe, sister believe Igbagbo o gbogun o, igbagbo o ma gbogun o What you believe you get, you get what you believe, Abeggy dakun stop to vex o, I can't repent o Baa mi loni loni kin woke, O ni kin woke, O fe so mi doge If I believe O fe so mi osa Yes indeed laye ti mo wa I believe, I believe I'll be rich, yes indeed I believe.
-
|