- 歌詞
- 專輯列表
NaijaPromo
-
Malonogede
Won fe pami, but oluwa wa…… (oluwa wa ooo yeh) Won fe pa'no, hunn……Ina wa You can't bring me down down No matter how you try o You can't make frown o I can never go down o
Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Malonogedede……Malonogedede ……Malonogedede oweh Malonogedede……gedede……gedege……gedege…… Gedege oweh Kilogedede……kilogedede……kilogedede oweh chai
See every time i keep struggling They want make I die o They won control my life o Meanwhile no be dem give me life o They want me to frown o They want make i die o Everyday i dey go up……up my brother i no go stop o God give me power To conquer my enemies And i geti authority over principality Oh lord come down and manifest your power
I say Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Irinogedede……irinogedede……irinogedede oweh Ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino……ino oweh Inogede, see the. Girls dem dey dance gedede hey For your house you they hear gedede eh See some of them they dance gedede eh And my music just gedede eh My mama dey dance gedede eh 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 See the children dey dance gedede eh See the boiz and girls dance gedede eh………… See hmmm
2 (Terry G) Won fe pami na, ino wa….hmmm praaa Won fe shemi'leshe ooo, eruku wa (Iceeee) Omo yen yaka sibe eh O fe shemi'leshe eh The way she dey whine am go low eh They make man loose up him mind eh One thing that happens in life is when you progress, and people dey vex e (iceee) Because the paper e dey rest, and they see you dey want to dey vex e Oya baby gandilolo…… gandilolo……lo……lo……lo Baby…… whine am, whine am, oya whine your apako Go down……go down go low low Baby go down go low I like it the way that you clip on ma finger, dey make me dey wanna na go slow baby Oh no I like it the way that you clip on ma thing e, dey make me dey high go….
Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Malonogedede……gedede gedege……gedege…… Gedege oweh Kilogedede……kilogedede……kilogedede oweh chai Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Malonogedede……Malonogedede……Malonogedede oweh Malonogedede……gedede gedege……gedege…… Gedege oweh Kilogedede……kilogedede……kilogedede oweh chai See
-
|