- 歌詞
- 專輯列表
Runtown
-
Domot
Baby o o o eh Lagos to Bangkok Its Eric Manny Ehn ehn Show me the receipt o Yo piston
Oya shout out to Thomas We finally famous Right now my name na comfort ehn ehn Ifugogwadi comfort ehn ehn Cause I sell e my song Oya show me the receipt o Finally famous E dey bang e for their domot
Eh ba sha Eh… Akoba da komona Wonle ba Eh ba sha. Eh. Akoba da komona Ehn Zoom zoom zoom…. Eh ba sha Akoba da komona Wonle ba Le le le eh le le le Eh ba sha Akoba da Zoom zoom zoom Ehn ehn
I dey kill am City to city dem feel am. ehn ehn My music dey fly like wizard. ehn ehn London to Adiza Eh eh Nod her Shawdy say she want e Runtown So I tell her baby calm down The way you whine fit bring a man down Eh… Man down Shawdy beat the girls dem hands down Way she whine it down she touch down Whine am for the oga Eh
Eh ba sha Eh… Akoba da komona Wonle ba Eh ba sha. Eh Akoba da komona Ehn Zoom zoom zoom…. Eh ba sha Akoba da komona Wonle ba Le le le eh le le le Eh ba sha Akoba da Zoom zoom zoom 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網
Oya take am to the streets I dey for the domot Everyday I dey Thank God Say the boy e dey top chart o I dey give them quit notice Na me be their landlord Lagos to Bangkok The boy e dey collect e o Ehn ehn Shawdy whine am for me ehn ehn I know you like it ehn ehn When you ride it on me ehn ehn Eh ehn ehn She come down on me ehn ehn Bending down e ehn ehn I know you like it ehn ehn
Eh ba sha Eh… Akoba da komona Wonle ba Eh ba sha. Eh Akoba da komona Eh ba sha Akoba da komona Wonle ba
Shawdy cause e wahala now Oya what is the matter now Boys on fire now Too late to retire now Oya Caroline The way you whine is hard to find Baby don't waste your time Dont know how you whine Ehn ehn Shawdy whine am for me ehn ehn I know you like e ehn ehn Way you ride it on me ehn ehn Eh ehn ehn She come down on me ehn ehn Bending down e ehn ehn I know you like it ehn ehn
Eh ba sha Eh… Akoba da komona Wonle ba Eh ba sha. Eh Akoba da komona Ehn Zoom zoom zoom…. Eh ba sha Akoba da komona Wonle ba Le le le eh le le le Eh ba sha Akoba da Zoom zoom zoom Ehn ehn
-
|