- 歌詞
- 專輯列表
Hemma
-
Don't Go
intro oh lord eeh Eerh hemma x in olorun!!! Ok I think I told yaa it's black boiz tribe Nation baby 2015
verse1(hemma x) OMO pupa jojolo Gan Gan loo wunmi keh lo wunmi keh omolola mi Gan Gan lo wunmi fe anything you want baby I swear me I go offer am If na to steal online baby I swear me I go buffer am no mind them haters If they like still make dem they yarn nonsense when I started my music it was only you that knew my concept baby no vex say I never get money buy you dress but I promise if my stardom come u sef you no go regret remember that time wey no money to chop Tama ri kiri NI Street Toni awon ele Gan ti nut but we give thanks to God say their hands sef Don fall it's xd on the beat hemma x on the rappppppp huh!
chorus shodi don't go let us dance together let me see you duin those things you want forever me and you baby we go live together baby don't go shodi don't go(x2)
verse 2(XDbeatz) baby kome baby lemme see kome let me give you everything u want in your life baby no cry baby let me see you smile baby let me make you the happiest girl in this world baby show me some love and I will give you some touch yer no be lie na you I want for my life 更多更詳盡歌詞 在 ※ Mojim.com 魔鏡歌詞網 baby no go fall my hand with you am alright yer baby gal baby gal na you wey they always feel high baby gal baby gal na you wey they make me smile always
chorus shodi don't go let us dance together let me see you duin those things you want for ever me and you baby we go live together baby don't go shodi don't go(x2)
verse(hemma x) Go ask jolex,dembass,HAWALAAAAA they go tell you I dey faithful nd rumour nd u think me I date Kate too baby no be beans all those girls see their jeans all the rumour dem they spread baby non of it is real no Mind sekinat, Bola they want make we break up dem no won see us together dey no want make we make up but I they tell all you mind am a sincere nigga and baby I love you you can see my fingers
chorus shodi don't go let us dance together let me see you duin those things you want forever me and you baby we go live together baby don't go shodi don't go(x2)
outro baby don't go till fades
-
|