- 歌詞
- 專輯列表
Angel Amienyi
-
So So Wonder
Na so my Jesus him dey sweetie my heart o 2x Thank you, for wetin u dey do Thank u for wetin u don do for my life
E sweet pass honey, this Jesus na wey o Na him sweet love o, na him dey keep me I dey jolly de go, cos him love for me oh Na ba ba….
Na soo so wonder him dey do Na soo so better thing him dey do.. Na wetin…I go give u papa Na wetin wetin wetin I go give u my father My praise, my worship…p My praise…my worship…oh papa Repeat chorous
-
|